Filed under:
Ajebo Hustlers – No Wam (Video)
No Wam (Video) by Ajebo Hustlers
Share this story
- Share this on Facebook (opens in new window)
- Share this on Twitter (opens in new window)
- Share this on Whatsapp (opens in new window)
- Share All sharing options
Share All sharing options for: Ajebo Hustlers – No Wam (Video)

Ajebo Hustlers, a renowned Nigerian music group, has released the official visuals for their exciting song “No Wam.”
Finally, Nigerian renowned video director Viktor Awuse oversaw the production of the vivid visualizer you see here.
Quotable Lyrics:
My baby wan dey change am for me
No Wam
E be like like werey dey the body
No wam
She free me go dey date my colleague
No wam
Still dey ask me wey the money
No wam
Lion no dey born goat make your mind dey
Tell Amina to compose wetin dey bring that kind play
Aunty Bukola dey like samankwe
Mami water different from ogbanje
Plenty kele for the back stage
Based on the fan base I no go take advantage
Let it be the very first & last day
Atinuke no go dey dull the package
Who you dey think say you dey fool
Dey think say you dey do
Abi you think say I be ewu
For your mind you been dey whine me
Who you dey think say you dey fool
Dey think say you dey do
Watch the video below:
Top 20 Hottest Songs Right Now!!!
-
Fido – Joy Is Coming
-
Burna Boy – Bundle By Bundle
-
Fido – Joy Is Coming (Remix) Ft. Kizz Daniel
-
Asake – Bad Boy
-
Joblaq – Higher
-
Asake – Why Love
-
Zuchu – Nimechoka
-
Zuchu – Tinini Ft. H_Art The Band
-
Zuchu – I Don’t Care
-
Maglera Doe Boy – Ke Hip Hoppo Dog Ft. Ondelive &. Blxckie
-
Chismile – My Daddy
-
Billion Solar – Jo Ft. Dj Yk Mule
-
Rord kelly – Aza Man
-
Lil Frosh – Lojojumo Ft. Emo Grae
-
DJ Bomber – Vibes To 2025 Mix
-
DJ Gamza – Afrobeats Best Of 2024
-
Zinoleesky – Fuji Garbage
-
DJ Tunez – Promiscuous Ft. Wande Coal & Libianca
-
Blaqbonez – Louder Ft. Bella Shmurda &. Ayo Maff
-
Marioo – No One (Happy Birthday) Ft. King Promise